Victony-Everything歌曲免费下载

《Victony-Everything》歌曲详情

作词 : Louis Bell/Austin Post/Carter Lang/Carl Rosen/Khalif Brown/William Walsh/Marcel Akunwata/Anthony Victor/Oluseni Oyinlola/Chuma "Hoodini" Nwokike/Temitope Salami

作曲 : Oluseni Oyinlola/Temitope Salami/Khalif Brown/Carl Rosen/Austin Post/William Walsh/Louis Bell/Carter Lang/Marcel Akunwata/Chuma "Hoodini" Nwokike/Anthony Ebuka Victor

Every, every

Everything for you

Yeah

Every, every

Everything dey for you

Abeggi make you do me

Do me, do me, do me

Make e your own pass Paul and Peter oh

Mona Lisa oh

Shey make I kneel down dey start dey shout Mimo, eh

Make I see now

Me I no carry Japanese for my eye

So make you show me something wey go do me strong thing

Oh, make you do me things wey go make e bad man shout gbemidebe

Shout gbemidebe

You dey do the things wey go make Alaba come be like trade fare

Come be like trade fare

O girlie, do me things wey go make me shout ebelebe ah

She no need e visa to carry me trabaye oh

Trabaye oh

Every, every

Everything for you

Enemies, enemies

Enemies dey for you

Only me, only me

Only me cover you

Every, every

Everything dey for you

I keep it in check

She was a bad-bad nevertheless

Calling it quits now, baby, I'm a wreck

Wreck, wreck, wreck, wreck

Needless to say, I keep it in check

She was a bad-bad nevertheless

Calling it quits now, baby, I'm a wreck

Wreck, wreck, wreck, wreck

Oh, make you do me things wey go make e bad man shout gbemidebe

Shout gbemidebe

You dey do the things wey go make Alaba come be like trade fare

Come be like trade fare

O girlie, do me things wey go make me shout ebelebe ah

She no need e visa to carry me trabaye oh

Trabaye, oh

Every, every

Everything for you

Enemies, enemies

Enemies dey for you

Only me, only me

Only me cover you

Every, every

Everything dey for you

I know you scared of the unknown

You don't wanna be alone

And you'll be in the dust

Unless I stuck by ya

You're the sunflower

You're the sunflower

下载地址:

此为隐藏内容,需人机验证后查看下载!